Burna Boy Wetin Dey Sup Official Audio











>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=6tHgyroedtE

Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio] • Stream/Download: https://Burna.lnk.to/TwiceAsTall • PreSave Love, Damini • https://Burna.lnk.to/LoveDaminiPreSave • Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubsc... • Follow Burna Boy • Website : https://Burna.lnk.to/Official • Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram • Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter • Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook • TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok • Triller: https://Burna.lnk.to/Triller • Listen to Burna Boy • YouTube: https://Burna.lnk.to/YouTube • Soundcloud: https://Burna.lnk.to/SoundCloud • Apple Music: https://Burna.lnk.to/Apple • Spotify: https://Burna.lnk.to/Spotify • Deezer: https://Burna.lnk.to/Deezer • Boomplay: https://Burna.lnk.to/Boomplay • Lyrics: • I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa • Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar • aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup • Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup • To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup • abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup • as I no fit depend on talk • Dem go disrespect on top • Then I show them wetin dey sup • as I dey my own una no know wetin dey come • you are waiting in vain • I’m overtaking again • I start to dey dance • Put your cap to the back • If you know say na kpakoro pa • Cuz i came with the gang • dem know say we bad to the max • We no come here to come gallivant • I dey tell paddy man • cuz i wise like elderly man • If you no think am well you go hang • Dem go wan carry chance • wey you give them spoil your dance • As for me that one no be my plans • wetin dey sup, wetin dey play • i no pay attention ofcourse • wetin you hear, wetin dem talk • I’m watching my back and facing my front • truth e dey bitter needing no salt • cuz e no be rice and beans and kpomo o • me and my people don dey consult • make we dey understand wetin day sup • aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup • Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup • To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup • abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup • pick dem one by one • from u make me buss my gun • poisonous like a long python • gun firing, 911 dialing • we never liked the sound of dem sirens • they only respect the money and the violence • so i get to show them wetin day sup • I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa • Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar • make nobody tell my people make we try cool down • but if nor be for the sake of one or two things you see know say na down you go down • wetin dey sup, wetin dey play • i no pay attention ofcourse • wetin you hear, wetin dem talk • I’m watching my back and facing my front • truth e dey bitter needing no salt • cuz e no be rice and beans and kpomo o • me and my people don dey consult • make we dey understand wetin day sup • aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup • Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup • To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup • abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup • as I no fit depend on talk • Dem go disrespect on top • Then I show them wetin dey sup • as I dey my own una no know wetin dey come • you are waiting in vain • I’m overtaking again • The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more. • #BurnaBoy #WetinDeySup #TwiceAsTall

#############################









Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader © 2025

created by www.youtor.org