kendickson Wayo Official Video
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=DpuEuSEmtag
Download / Stream WAYO here: https://smarturl.it/wayo • GIGS Records presents the official video for WAYO by Kendickson, directed by Clarence Peters. • (C) 2020 GIGS Records • #Kendickson #Wayo #GigsRecords • JustJoJo Distro • • Lyrics • Kendickson • Wayo • Ye animator • Shey ori mi oje lo je • Shey oh rokpe bo shey ri mi oje lo je oh • Me I go love you from lagos to lokoja • No go far away • Oh baby wa wa o! • You see the fire wey dey burn • Girl na you wey light am up • I got the feeling in my heart oh • Say na me and you for life ooo • Fatasi baby you na fantasy no go hear dem jealousy • Come do me fake romancing • So I dey beg you wayooooo wayo • No go do wayo baby ehee • Shayo shayo • One bottle of shayo and we go dey alright • Lah ko ya lah ko ko ya • • Say • And if you let me love you • I no go look another girl duro ni sisi oh • And if you hold mey hands I no go hold another girl • Sumo mi babby oh • Loke loke baby ma gbe enh soke • Eledami gbe mi loke kin le gbe baby mi soke ye!!! • Say my baby bad oh ye • E ga egbu kwa mma du • Say my baby bad oh • HOOK • http://vevo.ly/fA76Bu
#############################
