Dylan Gossett Coal Lyrics
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=Qwz1FTaWDSs
Wande Coal - Again Lyrics • Iskaba • Sweet like water wey dey inside coconut • Sleep after tip you gimme stamina • Wait for you so the same time we come up • Me and you at the same time • I never want to leave omo • Do dance with me omo • I pull up on your beach omo • It's time to swim omo • Baby girl make you no dey lie (No lie) • Make you tell your friends say you dey feel this guy • No even waste time • 'Cause na me you go follow 'til the day we die • I mean why • I can't wait make your face just smile • It's not a lie, you set my soul on fire • So many girls have passed through (Passed through) • None of the girls fine pass you (Fine pass you) • So many things you've been through (Been through) • This life would not be the same again • Wouldn't be the same again • Would never be the same again • Would never be the same again oh • Never be the same again • No mind them dem dey lie to you • Dem talk say me me I too bad for you • No mind them dem dey lie to you • Dem talk say me me I no good for you • Say my heart ah girl say omo girl don't break it oh, break it oh • Take it oh take it oh • Even if I die wake it oh, wake it oh • Mannah mannah take it oh • Whine your waist baby rate it oh, rotate it oh • No be me, rotate it oh, rate it • Whine your waist, rotate it oh ah • Baby girl make you no dey lie • Make you tell your friends say you dey feel this guy • No even waste time • 'Cause na me you go follow 'til the day we die • I mean why • I can't wait make your face just smile • It's not a lie, you set my soul on fire • So many girls have passed through (Passed through) • None of the girls fine pass you (Fine pass you) • So many things you've been through (been through) • This life would not be the same again oh • Wouldn't be the same again • Would never be the same again • Would never be the same again oh • Never be the same again • #wavelyrics #wandecoal #wandecoalagainlyrics
#############################
