Phyno featuring Hushpuppi Nwoke Esike Interlude Official Audio
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=RkkI8ZCg10Q
Listen to the Official Audio for ‘Nwoke Esike (Interlude)’ by Phyno featuring Hushpuppi off the Album, ‘Full Time Job’. • Available on all digital platforms worldwide - • https://phyno.ffm.to/fulltimejob • Connect With Phyno : • Instagram - / phynofino • Twitter - / phynofino • Facebook - / realphynofino • Lyrics: • You know the other day somebody ask me wetin be the best advice I fit give people out there • And I tell am say • Una o • Make everybody run their race • In their own pace o • Everybody destination dey different • And finish line no Dey for this life • Anytime you reach your own point of celebration • You go collect your own congratulations • So Abeg no try to please street and online pedestrian o • Street no get memory and pedestrians Dey move on • Do your best at all times and do it for your self men • I see say pressure to do unboxing videos wan kill a lot of people • Abeg take am easy on your self • Go work hard , Abeg life is too short • Ko so mo no ijaya one • Oh my God o amaghim ebe’m na eje o • Na you Dey incharge o Ifem na ayo Bu oganiru • And onye si na uwa ya kacha nma ya puta na ogbo ka anyi fu nu. • Na jeje I Dey o I carry my cross Dey go • Nwoke esike kwe • Nwoke esike kwe o • Nwoke esike kwe • Nwoke esike kwe o • Ife anyam fukwalu na onu’m ama ekwuwu kwa o • Akwa anya’m bekwalu na onum ama kochakwa o • Uwa bu onye melu Ike ya ona • Chuwku okike nyenum amamighe gi oo • Uwa bu onye melu Ike ya ona • Imakwa na nwoke esike kwe o • Ahhh nwoke esike kwe o • Gi bu onye na eko aka • Ina aba asi gi aka nyo • Gi putawa na ihe a ina eme • Iju • Malukwana amalu na uwa bu afia • Anyi na ayo olisa ka anyi fu echi • Ogonogo ndu na aru isi Ike • Ka aku bulu osimili atata nooooo • Anya fulu ugo kene chukwu • Echi eteka onye ma echi nu • Onye di ndu ka no na ofe • Onye di ndu ka no na egwu nu • Nwoke esike kwe • Nwoke esike kwe o • Nwoke esike kwe • Nwoke esike kwe o • Ife anyam fukwalu na onu’m ama ekwuwu kwa o • Akwa anya’m bekwalu na onum ama kochakwa o • Uwa bu onye melu Ike ya ona • Chuwku okike nyenum amaghigi oo • Uwa bu onye melu Ike ya ona • Imakwa na nwoke esike kwe o • Ahhh nwoke esike kwe o • I knw say a lot of una don miss me • Me sef miss una o my people • I know say e no easy out there • Everybody Dey find wetin dem go chop • But along the way make una no find wetin go chop una o • Do your thing • It will inspire some and it will annoy some • But do it anyways • E PAIN DEM! • #Phyno #NwokeEsike #OfficialAudio #Fulltimejob #Hushpuppi
#############################
![](http://youtor.org/essay_main.png)