HATING ME













YOUR LINK HERE:


http://youtube.com/watch?v=TfWHTkS8BBE



SOUNDS BETTER WITH 🎧. • EVERYTHING STEELLE: https://bnd.link/steelle • 🔔 SUBSCRIBE TO STEELLE'S CHANNEL: • https://bit.ly/4dTASFc • CREDIT: ‪@THEBOYJAMALPROBLEM‬ • FOLLOW STEELLE: • https://www.facebook.com/reelsteelle • https://www.instagram.com/st.eelle/ • https://www.tiktok.com/@st.eelle?_t=8VqYGg... • https://mobile.twitter.com/reelsteelle • https://on.soundcloud.com/Ruwn7 • ONLY AVAILABLE FOR STREAMING ON SOUNDCLOUD! • LINK TO DONATE/SUPPORT: • https://bit.ly/4czVIrO • HATING ME LYRICS: • [INTRO] • I can't take, oh • Can't take, can't take • Yeah • [VERSE 1] • Can't take some things currently in my life, won't lie, it's demanding (Oh) • Oh, demanding (Oh) • For the money many people don die, don go, don kpai, don fade away • Oh, fade away • [CHORUS] • But me I go dey (Dey) • For the trials... tribulations (Better days) • Dem dey wait make man just fail (Fail) • But wetin go be your gain? • Vanity, vanity, you go lose your sanity • Body go dey pepper me like what the f is happening? • You get your own, I get my own • So why the f you hating me? • You never used to care my g • [BRIDGE] • Why the f you hating me? (Hating me) • Wen you get am full body (Full body) • You never used to care my g (My g, g) • Why you acting like a kid? (Me I no know) • Turn me to your enemy (Enemy) • Then you change your energy (Energy) • Nothing wen we no go see (No go see) • I say nothing wen we no go see (No go see-e) • [VERSE 2] • There's some things I can't take, yeah • Like wen I dey my lane you come my lane come dey fight me, yeah • You never feel my pain • You never know how I dey, but you wan strive me, yeah • You go report me, yeah • Sey my own don pass me, yeah • Why body no go pepper me? (I give you exceptionality) • [CHORUS] • But me I go dey (Dey) • For the trials... tribulations (Better days) • Dem dey wait make man just fail (Hm-mm) • But wetin go be your gain? (Gain) • Vanity, vanity, you go lose your sanity • Body go dey pepper me like what the f is happening? • You get your own, I get my own • So why the f you hating me? • [BRIDGE] • Why the f you hating me? (Hating me) • Wen you get am full body (Full body) • You never used to care my g (My g, g) • Why you acting like a kid? (Me I no know) • Turn me to your enemy (Enemy) • Then you change your energy (Energy) • Nothing wen we no go see (No go see) • I say nothing wen we no go see (No go see-e) • [OUTRO] • Why the f you hating me? • Wen you get am full body • You never used to care my g • Why you acting like a kid? • Turn me to your enemy (Woah) • Then you change your energy (Woah) • Nothing wen we no go see • Oh, oh, I say nothing wen we no go see • Oh, oh, yeah, yeahhh • #hatingme #haters #hatelove #exploremore #explorepage #afrobeat #trend #fake #fakelove #newartist #new #fyp #fypシ #fypシ゚viral

#############################









Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader © 2025

created by www.youtor.org