Ayra Starr Commas lyrics
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=VvG_vm32cB8
(Initiating rage process) • Oh • Oh no • Eh-yeah, eh-yeah • [Verse 1] • Na which kind life wey I never see? • I carry God, so I fear nothing • Steady increasing the commas • Comma, comma, comma • Original, no be parody • E no fit clear for your memory • Whether na winter or summer, ajeh • [Pre-Chorus] • Barbados, Havana, livin' life • See my fire burnin' bright • Wetin dey inside me? • Smallie wey dey mighty • Dem never know I kala tori mo fine • Check and balance everything inside my mind daily • Trust me, you can't fool me • [Chorus] • Energy wrong, I log off (Log off) • Mowa friendly and conscious (And conscious) • I'm allergic to isokuso • I'm not ready for confusion (No, no, no, no) • Dem telly me make I show love (Show love) • Sability on gbona • Everything na connection • I'm not ready for confusion, oh • [Verse 2] • Things happen inside life • Draw tattoo, make I live my life • Dreams come true, if na fight • Fight the fight, make you no go tire • Fire dey go, fire dey go • You need to put your body and soul • Leave your worries alone • [Pre-Chorus] • Barbados, Havana, livin' life • See my fire burnin' bright • Wetin dey inside me? • Smallie wey dey mighty • Dem never know I kala tori mo fine • Check and balance everything inside my mind daily • Trust me, you can't fool me (Oh) • [Chorus] • Energy wrong, I log off • Mowa friendly and conscious • I'm allergic to isokuso • I'm not ready for confusion (No) • Dem telly me make I show love • Sability on gbona (On gbona) • Everything na connection • I'm not ready for confusion (Confusion) • [Outro] • Na which kind life wey I never see? • I carry God, so I fear nothing • Steady increasing the commas • Comma, comma, comma • Eh-yeah • Eh-yeah, yeah-yeah (London) • Steady increasing the commas • Comma, comma, comma • #newmusic #lyricted #ayrastarr
#############################
