Banky W Final Say MUSIC VIDEO
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=XvqhJpLptaU
https://platoon.lnk.to/final-say • LYRICS • What if I tell you • What if I tell you say • Me wey you see, I don sow seed • Wey just dey germinate • So be hopeful • Cuz wetin I know be say • The Baba wey we dey serve • He no dey use us play • E go enter, that thing wey you dey find • E go enter, it might take a little time, but • E go enter, when the stars align • E go enter, and everything will be just fine • Cuz when Oluwa say yes, • yea-yea-yeah, yea-yea-yeah • Nobody can say no, • Baba I hail oh • Cuz you get the final say • No matter what them say • No matter what them do • Yes you get the final say • No matter what them say • No matter what them do • Delay is not denial • Keep waiting patiently • You can triumph through your trials • If you just believe • So don’t give up the fight • Cuz Baba God no dey sleep • One day you will surely celebrate oh • He will supply your need • Have a likkle faith and see that • E go enter, that thing wey you dey find • E go enter, it might take a little time, but • E go enter, when the stars align • E go enter, and everything will be just fine • Cuz when Oluwa say yes, • yea-yea-yeah, yea-yea-yeah • Nobody can say no, • Baba I hail oh • Cuz you get the final say • No matter what them say • No matter what them do • Yes you get the final say • No matter what them say • No matter what them do • Ooooh you get the final say, you get the final say • Ooooh no matter what them say, no matter what them say • Written by Banky Wellington Henry Maytronomy Enebili / Produced by Cobhams Asuquo / Directed by The Oladayo
#############################
