RemaCharmSlowedreverb
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=_e2WnWyDSB0
#rema #charm #slowed • • London • Another banger • • Come here, wetin dey worry you? • Bring body make I rock am, yeah, yeah • I know you senior me • But i get money pass your papa • • Wetin you want wey I no fit do for you? • Why you wan dey BUGA won? • Shey you be Kizz Daniel ni? • You better drop your body and move • • Soco, uh • Surfing with this body • Make we run am on a lowkey • Baby you know me • E get as you go move wey I no go ‘gree • • Come make I drive your mhm • Come make I drive this your jalopy • Baby allow me • Tip you off with allowee • • See body oo • (see body, see body o) • Egbami oo • (Egbami, egbami o) • E dey burst my bololo • E dey burst my bololo • Please help me o • Me i don jam weytin pass me o • • Come here, wetin dey worry you? • Bring body make I rock am, yeah, yeah • I know you senior me • But i get money pass your papa • • Wetin you want wey I no fit do for you? • Why you wan dey BUGA won? • Shey you be Kizz Daniel ni? • You better drop your body and move • • You too dey form with this love of a thing • Baby eh, lend me lend • I get pounds for you • You wan dey do like say eh • Naira no dey end • You too dey stiff like say your waist no dey eh • E No dey bend • • Oya follow my command • Baby do like i do • Baby front and back • Baby boom baka boom • • Soco, uh • Surfing with this body • Make we run am on a lowkey • Baby you know me • E get as you go move wey I no go ‘gree • • Come make I drive your mhm • Come make I drive this your jalopy • Baby allow me • Tip you off with allowee • • Come here, wetin dey worry you? • Bring body make I rock am, yeah, yeah • I know you senior me • But i get money pass your papa • • Wetin you want wey I no fit do for you? • Why you wan dey BUGA won? • Shey you be Kizz Daniel ni? • You better drop your body and move • • Soco, uh • Surfing with this body • Make we run am on a lowkey • Baby you know me • E get as you go move wey I no go ‘gree • • Come make I drive your mhm • Come make I drive this your jalopy • Baby allow me • Tip you off with allowee
#############################
![](http://youtor.org/essay_main.png)