Rema Trouble Maker Lyrics











>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=ejTATZb1j6E

#rema #troublemaker #lyrics • Please subscribe to our channel and turn on bell notifications 🔔 • God bless you as you do 🙏 • Track title: Trouble Maker • Artist: Rema • Lyrics: • Another banger! • How many dues wey the boy don pay? • How many insult I go take? • Address your shit like I'm Jahgo • I've been like this straight from the get go • I no dey take eye see loose bread • If you miss your show you know say me I go take am • Up my money 'cause your promoter desperate • Make una no vex na my money be my mandate • Ọmọ many my country people eye red o • My eye red for the green that's yellow • Some call me hybrid, some call me hollow • Keep who I really be on a low low • Day and night all my guys dey hustle • Every penny dey touch my circle • I dey pest my opps, make them restless on schedule • Dem say I be trouble maker • I go disturb everybody • Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me • Make you sef reason • E be better say they no call me nobody • I go still pass everybody even though say una use extra sheet • Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa • You better relocate I dey come closer • Even if na red I go tackle o • Ṣebi na vex you go vex • Ọmọ were me I no dey talk but try me first • Better save your money, this game no be by best dressed • Bought my first land since I was 17 • You know steady grinding • Nothing wey you go show me wey go really surprise me • Ọmọ many my country people eye red o • My eye red for the green that's yellow • Some call me hybrid, some call me hollow • Keep who I really be on a low low • Day and night all my guys dey hustle • Every penny dey touch my circle • Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule • Dem say I be trouble maker • I go disturb everybody • Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me • Make you sef reason • E be better say they no call me nobody • I go still pass everybody even though say una use extra sheet • Dem say I be trouble maker • I go disturb everybody • Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me • Make you sef reason • E be better say they no call me nobody • I go still pass everybody even though say una use extra sheet • #lyrics #rema #troublemaker #destinylyrics

#############################









Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader © 2025

created by www.youtor.org