Burna Boy YE Lyrics











>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=jpqT3OSv40U

Burna Boy - YE (Lyrics) 🎡 • 'Ye' from the album 'Outside' • 🎀 Lyrics: Burna Boy -YE • Yeah • My nigga, die for nothing, ah • My nigga, die for nothing, ah • Die for nothing, ah • My nigga, die for nothing, ah • My nigga, die for nothing, ah • My nigga • Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah yeah, yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • This one na gbedu wey dey ja pata • Me, I no get time, I dey da pada • Dada cover my face, calling me Lagbaja • Biggie man, wey no dey wear agbada • Ahn ahn (tell me, tell me) • My nigga, what's it gon' be? • G-Wagon or de Bentley? • The gyaldem riding with me • I no fit, die for nothing • My nigga, what's it gon' be? • G-Wagon or de Bentley? • The gyaldem riding with me • I no fit, die for nothing • Ah, make you know say • Anything wey you do, dem must commentate • (I can't come and kill myself) • So anything wey I dey do • I dey try to dey do am my way • (I can't come and kill myself) • Plenty plenty plenty suffer wey we face • Just to make sure money dey • But my people dem go say • I no want kpai, I no want die • I no want kpeme, I want enjoy • I want chop life, I want buy motor • I want build house, I still want turn up • Tell me, tell me • My nigga, what's it gon' be? • G-Wagon or de Bentley? • The gyaldem riding with me • I no fit, die for nothing • My nigga, what's it gon' be? • G-Wagon or de Bentley • The gyaldem riding with me • I no fit • Different tings dem happening • Schemes and packaging • Inna one night, fourshows I'm juggling • Flow like the ocean, my boat I'm paddling • Shout out Shina Peller • That's my bro, my family • Frozen chains, when it comes to money • I dey concentrate • Make I tell you straight, you are not my mate • If you be commissioner, I be head of state • But my people dem go say • I no want kpai, I no want die • I no want kpeme, I want enjoy • I want chop life, I want buy motor • I want build house, I still want turn up • Tell me, tell me • My nigga, what's it gon' be? • G-Wagon or de Bentley? • The gyaldem riding with me • I no fit, die for nothing • My nigga what's it gon' be? • G-Wagon or de Bentley? • The gyaldem riding with me • I no fit, die for nothing • Oluwaburna, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah yeah, yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah yeah, yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah • Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah • #YE #BurnaBoy #Ebunoluwa #Outside

#############################












Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader Β© 2025

created by www.youtor.org