Loïc Reyel I Can audio











>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=mpdiaIoKrhI

«I CAN» available on all platforms https://fanlink.to/LOICREYEL • I CAN lyrics • Tchizz • Uhh uh-uh-huh • Uhh ye-ye • Oh na-na-na-na-na-naa • Baby girl na you me i choose • Other girls dem no fit compare • Say you be dey one wey dey complete me • Oh no-nor-no-nor • Baby girl na you me i choose • Other girls dem no fit compare • Omo say my love pass overseas • Oh yeah ye-ye-ye-ye • Ei get the way that you gum body oh yea • Baby girl make you jo fi me oh j • Things you do girl i no fit soji oh yea • Baby make i spend money • Oh the way that you gum body oh yea • Baby girl make you jo fi me oh yea • Na go play you like ronaldo oh yea • I wanna make you mine • Coz you know....say • • I can • I can make you my wife • Make you smile…o • i can • Omo toh shon baby i can • I can treat you right girl.. • I can…marry you • I can, omo trip to paris oh • I can ..make you smile • Take you round the whole world oh yea.. • Womolo kolo womolo oh j • Womolo kolo womolo oh yea • Womolo kolo womolo uhmmm • Baby know i can • Womolo kolo womolo oh j • Womolo kolo womolo oh yea • Womolo kolo womolo uhmmm • • Girl i go carry you for head like ei kata • Take you anywhere i no go tire • Your wishes girl ma desire • Eh ah.. • Fire… girl you the final • • jakpa • kon fu mi jakpa ta oh • baby you kill me rakwata oh • sweety na only you way dey make mendula dey burst • • with the way that you gum body oh yea • Baby girl make you jo fi me oh j • things you do girl i no fit soji oh yea • Baby make i spend money • oh the way that you gum body oh yea • Baby girl make you jo fi me oh yea • Na play you like ronaldo oh yea • I wanna make you mine • coz you know....say • i can • I can make you wife • Make you smile... • i can • omo toh shon baby i can • I can treat you right girl.. • I can marry you. • i can, omo trip to paris oh • i can make you smile .. • i take you round the world oh yea.. • womolo kolo womolo oh j • womolo kolo womolo oh yea • womolo kolo womolo uhmm • baby know i can • womolo kolo womolo oh j • womolo kolo womolo oh yea • womolo kolo womolo uhmmm • • I can • I can make you wife • Make you smile... • i can • omo toh shon baby i can • I can treat you right girl.. • I can marry you. • i can, omo trip to paris oh • i can make you smile .. • i take you round the whole world oh yea.. • i take you round the whole world oh I can.. • i take you round the whole world… • i take you round the whole world… • • Prod: ‪@Synbeats‬ ✨ • My socials: • Instagram : https://instagram.com/loicreyel?igshi... • Twitter :   / loicreyeltv​   • Snapchat :   / loicreyel​   • Tiktok : https://vm.tiktok.com/ZMe8m4mgF/ • . • . • #ican #icanchallenge #dance #afrobeats #vibes #loicreyel #calmdown #trending #afrobeat #icanmakeyoumywife #makeyousmile

#############################









Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader © 2025

created by www.youtor.org