Ayra Starr Rush Lyrics











>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=o1IlptXTyK4

Ayra Starr - Rush • Stream/Download : • • Ayra Star •   / ayrastarr   • •   / ayrastarr   • •   / starrayra   • (Lyrics): • [Intro] • Vibez • Ta-ta-ri • Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri • Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa • [Verse 1] • Sabi girl no dey too like talk • Animals dey in human form • Padi man, nobody like work • But you must hustle of you wan chop • E no finish dem wan fight us • If them dey run dem no fit catch up • I no dey form say I too righteous • No come dey form say you too like us • [Pre-Chorus] • Me no get the time for the hate and • the bad energy got my mind on my money • Make you dance like Poco Lee • Steady green like broccoli • Steady on my grind no wan hear what • they wan telly me kudi na my fantasy • Dem wan dey check if my tap e no rush • [Chorus] • But e dey rush (E dey rush) • E dеy rush well well, e bе much (E be much) • Na God dey make my tap, e dey rush • The kind money we touch, yeah • E dey rush • E dey rush well well, e be much • No be hype, everybody dey crush • There's no dulling with us There's no dulling with us • [Post-Chorus] • Pa-pa-ri • Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) • Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa • Ta-ra-pa-pa-ri-pa • [Verse 2] • Jofunmi Japata, I dey go Ghana • You never touch, you dey form papas • Which kind money we never see before? • Kosi elomi, gat me feeling I'm the one • Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje • You can't count my grace • I just dey my lane, my lane • [Pre-Chorus] • Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money • Make you dance like Poco Lee • Steady green like broccoli • Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy • Dem wan dey check if my tap e no rush • [Chorus] • But e dey rush (E dey rush) • E dey rush well well, e be much (E be much) • Na God dey make my tap, e dey rush • The kind money we touch, yeah • E dey rush (E dey rush) • E dey rush well well e be much (E be much) • No be hype, everybody dey crush • There's no dulling with us (There's no dulling with us) • [Outro] • 'Cause e dey rush • E dey rush well well, e be much • Na God dey make my tap, e dey rush • The kind money we touch • E dey rush • E dey rush well well, e be much • No be hype, everybody dey crush • There's no dulling with us (There's no dulling—) • Yeah, yeah • Yeah, yeah • Mmh, ahh • Tags: • Rush • Ayra Starr Rush • Rush Ayra Starr Lyrics • Lyrics Ayra Starr Rush • Rush Lyrics Ayra Starr • But e dey rush • E dey rush well well e be much • Rush Lyrics • #ayrastarr #rush #lyrics • Contact: [email protected]

#############################









Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader © 2025

created by www.youtor.org