Goya Menor amp Nektunez Ameno Amapiano Remix Lyrics
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=r0xU31T_WCg
So easy (It’s Nektunez yeah) • Hey ha! • Oya meno (Ameno) • Oyadepe kirin • Hekedimi yana kukirin • Help me tell them how the thing goes • How the thing goes (How de ting goes) • Shebi meka tamoa • Say my pikin don go join cult • Ha! You want to bamba • You wanna chill with the big boys • Na you dey run kiti kiti • You dey run kata kata • No fit drink water drop cup • Ha Hey! Shey you see how the thing goes • Ameno, oma nare imperavi ameno • Dimere, dimere, mantiro • Mantire mo, ameno • (Oma nare imperavi emu nare, ameno) • (Oma nare imperavi emu nare, ameno) • Ameno, ameno do re • Ameno dori me • Ameno dori me • Ameno do • Dori me reo • Ameno dori me • Ameno dori me • Okay, okay ha! This • Go school go school, you go dey press tools • And na the parameters you wan dey too • See even your papa no fit save you • For all the calamity wey him pikin don do • Men, all the niggas don dey find you • Because that nigga wey you peff • Oh boy e don puff • Come on lets go • Shebi meka tamoa • Say my pikin don go join cult • You want to bamba • You wanna chill with the big boys • Na you dey run kiti kiti • You dey run kata kata • No fit drink water drop cup • Ah hey! Shebi you see how the thing goes • Ameno, oma nare imperavi ameno • Dimere, dimere, mantiro • Mantire mo, ameno • (Oma nare imperavi emu nare, ameno) • (Oma nare imperavi emu nare, ameno) • Ameno, ameno do re • Ameno dori me • Ameno dori me • Ameno do • Dori me reo (Okay) • Ameno dori me (Okay come on lets go) • Ameno dori me (Ah okay) • Because you made it to the top throne • Let me see what my godfather can do • Coz He is the Father to the fatherless • A mother to the motherless • Am not to know what can do • We promised not to fight again • Not to do anything that will hurt again • Cos if he do na him he say e go hot again • Another time you go run again • Shebi meka tamoa • Say my pikin don go join cult • You want to bamba • You wanna chill with the big boys • Na you dey run kiti kiti • You dey run kata kata • No fit drink water drop cup • Hay ha! Shebi you see how the thing goes • Ameno, oma nare imperavi ameno • Dimere, dimere, mantiro • Mantire mo • The End!! • • © Copyright disclaimer • Litenaija doesn't own the song or contents in it and doesn't hope to do so, if you are the copyright owner please contact Litenaija. There's no need for a copyright strike • • #GoyaMenor #Nektunez #ameno #dorime #afrobeat #lyrics #music #nigeria #LNMusic #Lite9jaTV
#############################
![](http://youtor.org/essay_main.png)