Joeboy Blessings Viral Video











>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=yX08QaNIHE0

Rising Afropop star JOEBOY releases the video for BLESSINGS , one of the tracks from his standout debut EP LOVE LIGHT and one specially dedicated to his fans and appreciation for everything he has encountered in his journey so far and for what's to come. • Download Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyLov... • LYRICS • Omo na blessings on blessings on blessings • Wey me I dey find • Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find • So don’t worry my brother • My sister you go get your time • ‘Cause na blessings on blessings on blessings wey we all dey find • BABA God abeg abeg o • I don’t want to carry last o • Na why I dey pray and fast o • Make my matter make e no go cast o (yeah) • BABA God abeg o • I no want to carry last o • Na why I Dey pray and fast o • Make my matter make e no go cast o (yeah yeah yeah) • Because na blessings on blessings on blessings • I Dey find • Na blessings on blessings on blessings wey me I Dey find • Jesu joor • Answer me • Make your blessings cover me • I no Dey you dey see wetin I no see so • Make you just dey protect and Dey guide me • Oluwa joor • Answer me • Make your blessings cover me • I know say you dey see wetin I no see so make you just dey protect and dey guide me • Because na blessings on blessings on blessings • Wey me I dey find • Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find • So don’t worry my brother • My sister you go get your time • ‘Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find • O yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo • O yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo yo yo o yo yo yo • Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck • Writing Credits: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Kevin Chukwuneye Akpewe Ezeani Chidera Godfrey • Keep up to date here: • http://www.joeboytribe.com/ • http://www.joeboymusic.com/ •   / joeboyofficial   •   / joeboyofficial   • Facebook:   / iamjoeboy   • Soundcloud:   / joeboyofficial   • #Joeboy #Blessings #LoveandLight

#############################









Content Report
Youtor.org / YTube video Downloader © 2025

created by www.youtor.org