Joeboy Door Lyric Visualizer
>> YOUR LINK HERE: ___ http://youtube.com/watch?v=H5thBLIAnw8
Joeboy continues his ascent with his debut album, Somewhere Between Beauty Magic , a celebration of love in its myriad forms. “Working on this project was life changing — I met a version of myself I never knew before,” JOEBOY says of the project, recorded over the last year with a team of producers including such notables as Dëra, BeatsbyKO, Killertunes and E Kelly. “The plan was to come up with a title that best describes love, without actually using the word love, hence Somewhere Between Beauty Magic. Because love is a perfect blend of beauty and magic.” • Download Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM • Lyrics • Joeboy ‘ pon deck • I wanna talk about the things • I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel) • I no dey say what I no mean • So if I tell you sey I like you e be real (ye) • You got me confused (eh) • I’m in the mood (eh) • Ye am shako what you want (eh eh eh) • Me I can do • You got me confused (eh) • I’m in the mood (eh) • Ye am shako what you want (eh eh eh) • Me I can do • Egbami Ejo • No shé n shé mi omo ko shé so • Abi na jazz wey you do me mi o mo • I dey for your house • Oya open your door (oya oya open your door) • Egbami Ejo • No shé n shé mi omo ko shé so • Abi na jazz wey you do me mi o mo • I dey for your house • Oya open your door • Wetin i go talk again • Wetin i go do again to show you say you be • Wetin i go talk again • Wetin i go do again to show you say you be • Wetin i go talk again (eh) • Wetin i go do again to show you say you be • Wetin i go talk again (eh) • Wetin i go do again to show you say you be • Pull up on your matter and I’m always on time • Sey na only you other girls on the side • Do them chuku chuku • Like sey na porcupine • And I like your way so I must say • You got me confused (eh) • I’m in the mood (eh) • Ye am shako what you want (eh eh eh) • Me I can do • You got me confused (eh) • I’m in the mood (eh) • Ye am shako what you want (eh eh eh) • Me I can do • Egbami Ejo • No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so) • Abi na jazz wey you do me mi o mo • I dey for your house • Oya open your door (oya oya open your door) • Egbami Ejo • No shé n shé mi omo ko shé so • Abi na jazz wey you do me mi o mo • I dey for your house • Oya open your door • Wetin I go talk again • Wetin I go do again to show you sey you be • Wetin I go talk again • Wetin I go do again to show you sey you be • Wetin I go talk again (eh) • Wetin I go do again to show you sey you be • Wetin I go talk again (eh) • Wetin I go do again to show you sey you be • Eh eh eh eh eh • Eh eh eh eh eh • Connect with Joeboy: • Instagram: / joeboyofficial • Twitter: / joeboyofficial • Facebook: / iamjoeboy • Soundcloud: / joeboyofficial • YouTube: https://bit.ly/34vsXwG • #Joeboy #Door #SBBM
#############################